Reload
{"id":190108,"created_at":"2020-12-11 22:16:36","updated_at":"2021-04-21 14:04:35","deleted_at":null,"published_at":"2020-12-11 22:16:36","original_id":null,"artist_id":89744,"title":"Shoe Painter","slug":"shoe-painter","status":"published","description":null,"album_id":null,"streets":1,"source_type":"s3","source":"file","lyrics":"Chorus: I'm in love with an ordinary shoe painter, you so special , you be one in a million, you carry my heart.I'm in love with an ordinary shoe painter, she is so special she be one in a million yeah she don carry my heart\u00a0\r\n\r\nVerse: girl you mean everything to me. I go give you everything to be with me till the end of time.I trust say I no go take Panadol for your matter honey ooo many ooo\u00a0I no dey for short time yeyey give me your love nwa anyi oma..Sibili weywey wey are you from the north or the south...Sibili wey wey wey wey are you from east or the west we all na oneIs all about love , is all about joy oooIs all about love is all about joy oooo\r\n\r\nVerse 2:\u00a0I see girls dem dey low low you because dem no know wetin you carry .Them niggas wanna fuckernize you and drop you go togo yeah yeah.But my choco no go choke you, I go give you all my bobo juice.One time you go carry bele we go say I do for your church for orile no matter.I'm in love oooI'm in love\u00a0Im in love..Sibili sibili wey wey\r\nOutro: she don carry am oooShe don carry am ooo","download_count":75,"play_count":0,"restrict_download":0,"generated_thumbnail":null,"flag_count":0,"download_count_24":3,"download_count_24_at":"2021-04-21","reupload_sent":0,"thumb_path":"https:\/\/s3.eu-central-1.amazonaws.com\/sol-assets\/uploads\/public\/5fd\/3d2\/c01\/thumb_581445_300_300_0_0_crop.jpg","status_reason":"published","status_reason_alt":null,"tags":[]}
Shoe Painter

Snazzy N

Shoe Painter

Loading your song...
Downloads: 75

Song Lyrics:

Chorus: I'm in love with an ordinary shoe painter, you so special , you be one in a million, you carry my heart.I'm in love with an ordinary shoe painter, she is so special she be one in a million yeah she don carry my heart  Verse: girl you mean everything to me. I go give you everything to be with me till the end of time.I trust say I no go take Panadol for your matter honey ooo many ooo I no dey for short time yeyey give me your love nwa anyi oma..Sibili weywey wey are you from the north or the south...Sibili wey wey wey wey are you from east or the west we all na oneIs all about love , is all about joy oooIs all about love is all about joy oooo Verse 2: I see girls dem dey low low you because dem no know wetin you carry .Them niggas wanna fuckernize you and drop you go togo yeah yeah.But my choco no go choke you, I go give you all my bobo juice.One time you go carry bele we go say I do for your church for orile no matter.I'm in love oooI'm in love Im in love..Sibili sibili wey wey Outro: she don carry am oooShe don carry am ooo

Subscribe to get the hottest exclusive music and content straight to your inbox!

Register for Slikour On Life
Sign in for Slikour On Life